If pipo sabi wen dem go die, dem fit to plan who go manage dia property and oda assets. For dose wey don work hard for dis life wey dey acquire some properties, e dey necessary say sombodi go inherit ...
World Athletics don announce say dem go become di first international federation to award prize moni for di Olympic Games. Di global governing bodi tok say dem don make available a total prize pot of ...